Rachel Oniga profile

 

Dem born Rachel Tabuno Oniga on 23 May 1957 for Lagos although she bin hail from Delta State, Nigeria.


She begin her acting career for 1993, and small time afta feature inside 'Sango' wey bi feem about di Yoruba deity god of lightning.


But many Nigerians go sabi am for her role inside long-term television show 'Super StoRachel Oniga profile

As one of di ogbonge actress wey follow raise di profile of Nollywood feems from di late 90s, Oniga don act inside more than 100 feems both in her kontri and internationally.


Her feem credits include di 2018 hit feem 'Chief Daddy' wey Akindele-Bello and Kate Henshaw-Nuttal follow act inside.ry'.

Some early reports bin say Oniga die from Covid-19 complications but di family notice wey dem publish on di actress official Instagram deny dis.We bin plan so many tins wey we go do togeda. Her last words to me [na] 'Don't forget me oooh' and I said 'NEVER'," Ozokwo bin write inside emotional video post for Instagram.

Funke Akindele-Bello di star of hit tv show 'Jenifa' post for social message say "Thank you say you dey good to me. God knows best. Rest In Peace ma!   

Please comment below 👇

Comments

Sponsored post

Kizz Daniel – Lie Lie song by Kizz Daniel

Allyson Felix on the track; U.S. women’s basketball, women’s volleyball advance